EFCC Don Use N563 Million Buy Computer, Photocopy Machine for 5 Years – Na Company Wey No Get Registration Dem Give Contract. Now Dem Wan Carry Another N300 Million for 2025.

By ADEDOKUN THEOPHILUS Even as Nigeria anti-corruption body, wey dem dey call Economic and Financial Crime Commission (EFCC), don use better N563 million take buy computer system and photocopy machine from 2020 reach 2024, dem still dey plan carry another N300 million do same waka for 2025 budget. Na Southern Herald gather this tori wey…